Wednesday 24 September 2014

#JustCurious



 
 I DON DEY REASON DIS THING TEY TEY
I don't know if am the only one who noticed this.
Most soap adverts on Tv showing people bathing always lack one key ingredient.
Sponge!
Abeg dem dey forbid sponge?
Anoda tin na how dem dey baf like say na slow motion.
Dem go dey smile dey use the soap dey rub body small small.
Abeg help me out?
Na so una dey baff for bathroom?
‪#‎Justcurious‬

No comments:

The Big Election Is Here, Who Will You Vote: Buhari Vs. Goodluck Jonathan Poll

Translate